NA LIE! Ngige No Warn APC Make Dem No Celebrate Di Presido Election Victory
Claim: Chris Ngige bin advise APC make dem no celebrate di presidential election victory because of him experience for court with Peter Obi. Verdict: NA LIE. As we confirm from di spokesperson of Ngige wey talk say di minister no make dis kind statement.
Fasting No Fit Cure Cancer
Claim: Dem fit use Fasting as treatment for cancer. Verdict: MOST TIMES NA TRUE. Although dem don prove say fasting dey effective to treat cancer but no be di cure be dat.
Bukola Saraki Claim Say Inflation Rate No Reach Double Digit Under PDP
Claim: The inflation rate today na around 16% but under di government of Peoples Democratic Party (PDP) na single figure e be .
How Fake Ibrahim Babangida For Twitter Do Pipo Wayo-Wayo
Former leader dem under di military rule or for democracy get ogbonge role wey dem dey play for election mata inside Nigeria. Different important pipo dey take anything wey dis former leaders dem talk very serious especially di ones wey wan run for office .
Owo Church Attack: DSS Witness Point Two Men Say Na Dem Do Am
Two witness wey DSS bring go court don tell Federal High Court for Akure how gunmen plus bomb take attack St Francis Xavier Catholic Church for Owo on June 5, 2022, kill plenty worshippers.
Funke Akindele Don Breaks Box Office Record, Becomes Africa Top Filmmaker
Nollywood queen Funke Akindele don set new record with her latest movie, as she don become Africa highest-grossing filmmaker.
Nigerian Shippers’ Council Order Shipping Companies Make Them Stop Price Increase
Nigerian Shippers’ Council (NSC) don direct all shipping companies, agents, and terminal operators for Nigerian ports make dem stop any increase or review of shipping charges until dem hold proper talks with stakeholders.
U.S. Don Deliver Military Supplies to Nigeria to Boost Fight Against Terrorists
United States don deliver military supplies to Nigerian security agencies for Abuja, to support ongoing fight against terrorism and violent crime, AFRICOM (U.S. Africa Command) don confirm.
Edo Governor Say Ekpoma Violence Na Foreign-Funded, Promise Say Dem Go Arrest People
Edo State Governor, Monday Okpebholo, don talk say di protests wey turn violent for Ekpoma last week no be spontaneous wahala from people, na well-planned riot wey get money from abroad.
JURGEN KLOPP DOWNPLAY REAL MADRID LINK AFTER DEM SACK XABI ALONSO
Jurgen Klopp don yan say e no dey carry matter wey dey link am with the empty Real Madrid job after dem surprise sack Xabi Alonso.
XABI ALONSO DON COMOT FOR REAL MADRID, ARBELOA TAKE OVER AS HEAD COACH
Real Madrid don part ways with Xabi Alonso after just seven months as head coach, and dem don quickly name Alvaro Arbeloa as im replacement.
FG Don Open Over ₦43bn CCTV Centre For Third Mainland Bridge To Improve Security
Federal Government don open over ₦43 billion CCTV centre for Third Mainland Bridge for Lagos to make security strong and monitor traffic.
XABI ALONSO DON COMOT FOR REAL MADRID, ARBELOA TAKE OVER AS HEAD COACH
Real Madrid don part ways with Xabi Alonso after just seven months as head coach, and dem don quickly name Alvaro Arbeloa as im replacement.
Brighton Equalise Late, Mitoma spoil City Chance to Catch Arsenal
Manchester City title chase don chop another blow after Brighton force dem to 1–1 draw, as Kaoru Mitoma score fine equaliser to frustrate Pep Guardiola side and keep Arsenal firmly for top.
Fulham 2–1 Chelsea: 10-Man Blues No Fit Stop Wilson as Fulham Win
Fulham don beat Chelsea 2–1 for Craven Cottage on Wednesday night, as dem take advantage of Chelsea red card take move level on points with their West London rivals.
Manchester United Don Sack Ruben Amorim After 14 Months, Darren Fletcher Take Over Interim
Manchester United don officially part ways with their Head Coach, Ruben Amorim, after just 14 months for the job. Di club confirm di development on Monday, January 5, 2026, through statement from their Communications Department.
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.