NA LIE! Ngige No Warn APC Make Dem No Celebrate Di Presido Election Victory
Claim: Chris Ngige bin advise APC make dem no celebrate di presidential election victory because of him experience for court with Peter Obi. Verdict: NA LIE. As we confirm from di spokesperson of Ngige wey talk say di minister no make dis kind statement.
Fasting No Fit Cure Cancer
Claim: Dem fit use Fasting as treatment for cancer. Verdict: MOST TIMES NA TRUE. Although dem don prove say fasting dey effective to treat cancer but no be di cure be dat.
Bukola Saraki Claim Say Inflation Rate No Reach Double Digit Under PDP
Claim: The inflation rate today na around 16% but under di government of Peoples Democratic Party (PDP) na single figure e be .
How Fake Ibrahim Babangida For Twitter Do Pipo Wayo-Wayo
Former leader dem under di military rule or for democracy get ogbonge role wey dem dey play for election mata inside Nigeria. Different important pipo dey take anything wey dis former leaders dem talk very serious especially di ones wey wan run for office .
Military Plane Wey Carry 32 People Crash Near Naval Base For Ondo State!
Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, don officially confirm say the military aircraft (tail number NGR 931) lost contact with air traffic controllers around 9:13 a.m. on Monday.
Peter Obi Tell Nigerians Make Dem Protect Their Votes And No Let Fear Stop Dem As Election Dey Come.
Presidential Candidate Of Nigeria Democratic Congress (NDC), Peter Obi, Don Tell Nigerians Make Dem Protect Their Votes Well And Make Dem Stay For Polling Units Until Dem Count All The Votes For 2027 Presidential Election.
BBNaija 2026: Temi Nkem Win Season 11, Carry N160 Million Prize Go House
Temi Nkem Don Win 2026 Big Brother Naija Reality Show, Carry Prize Wey Worth N160 Million Go House.
Tinubu Visit Oba Of Lagos, Receive Royal Prayer For Iga Idunganran.
President Bola Tinubu Visit Oba Of Lagos, Rilwan Akiolu, For Iga Idunganran Palace On Sunday, As Plenty Lagos People Gather For Marina And Isale Eko Areas To See Am.
NDLEA Don Intercept Drugs Wey Worth N5 Billion, Arrest Businessman Wey Dey Go Italy.
The National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA, has intercepted drug consignments worth more than N5 billion across Lagos and Rivers ports and arrested an Italy-bound businessman with 4.8 kilograms of cocaine hidden in shoes and travel bags
INEC: 9.3 Million Young Nigerians Register to Vote Ahead of 2027
Independent National Electoral Commission Talk Say 9,324,349 Young Nigerians Don Register As New Voters During The 2026 Continuous Voter Registration Wey Dem Do Before The 2027 General Election
One Person Don Die, Three Others Injured For Lagos Coastal Road Acciden
One Person Die, Three Others Get Serious Injury For Accident Wey Happen For Lagos Coastal Road Wey Dey Go Eko Hotel Early Thursday Morning
Public Workers Don Talk Say Dem Go Stop Work For Three Days Because Life Don Too Hard And Pay Small
Public Service Workers Under The Joint National Public Service Negotiating Council Have Declared a Three-Day Warning Strike From 2nd to 4th October Over Worsening Economic Hardship And Demands For Better Wages.
Super Eagles Coach Eric Chelle Fit Land Marseille Job
Super Eagles head coach, Eric Chelle, don dey linked with vacant manager position for French Ligue 1 club, Olympique de Marseille.
AFCON 2025: Morocco Knock Nigeria Out on Penalties, Enter Final
Morocco don beat Nigeria on penalties to book their place for the AFCON 2025 final, after di semi-final end goalless for full-time and extra time.
XABI ALONSO DON COMOT FOR REAL MADRID, ARBELOA TAKE OVER AS HEAD COACH
Real Madrid don part ways with Xabi Alonso after just seven months as head coach, and dem don quickly name Alvaro Arbeloa as im replacement.
Brighton Equalise Late, Mitoma spoil City Chance to Catch Arsenal
Manchester City title chase don chop another blow after Brighton force dem to 1–1 draw, as Kaoru Mitoma score fine equaliser to frustrate Pep Guardiola side and keep Arsenal firmly for top.
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.