On Air Now

Sundae Waka

10:00am - 2:00pm

Breastfeed Talk: Joy & Struggles

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Womens Corner

Monday, 4 August 2025 - 23 minutes

Today for Women’s Corner, we dey talk about our strong breastfeeding mamas. We wan encourage women to embrace exclusive breastfeeding — give pikin only breast milk for the first 6 months.

But no be just encouragement o, we go also touch the real wahala wey dey follow am: sore nipples, tired body, migraine, and how some mamas dey struggle in silence.

If you be mama, expectant mama, or you sabi person wey dey go through am, this episode na for you. Chook ear, share am, make we support our women better.

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 28°C | Low: 24°C