On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Child Trafficking for Nigeria

Baby factory na buisness now for Naija oo. Some women go dey pretend say dem get belle, but dem no get, when time reach dem go take anoda pesin pikin for hospital.

Baby factory na buisness now for Naija oo.
Some women go dey pretend say dem get belle, but dem no get, when time reach dem go take anoda pesin pikin for hospital.

#chookmouth for de mata 


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain shower

    High: 32°C | Low: 26°C