On Air Now

Inside Life

2:45pm - 3:15pm

Step Mother Wahala!!!!

Step-mother dey suffer her step pikin for no reason

Ontop ourbackyard with Nedu and Ratata, Success wey be 17 year old come with her father, dey tok about how her stepmother dey beat her, call her different names..

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 30°C | Low: 25°C