Wazobia FM

On Air Now

Family Parole

9:00pm - 11:00pm

Family Parole

This one na for papa and mama dem with marriage matta for ground.

9:00pm - 11:00pm

Non Stop Music

The best of our music playlist to see you through the night to the next morning.

11:00pm - 6:00am

Una Wake Up Show

na one beta show wey carry plenti informate, educate plus entertainment full ground. The show go first give you Morning Pepersoup, then show you front of Newspaper, then give you all the sports yarn before you go chook mouth for big big tori dem for Mbada Parliament, or join the professor on top Akpors and Students

6:00am - 10:00am

Wazobia Onitsha Programmes Schedule

Call any of the numbers below

Lagos: ‪+2349088851862
Abuja: +2348022641218
Kano: +2349087067447
Onitsha: +2349087022215
Port-Harcourt: +2348099930149

Follow us on Social

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 24°C