On Air Now

Evening Oyoyo

7:00pm - 11:00pm

How u suppose clean your ear

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

DR @fredostar_md dey advice is make we no use cotton bud dey clean our ear. He tok say dat thing wey dey commot our ear(ear wax) dey normal and e dey help protect de ear.

DR @fredostar_md dey advice is make we no use cotton bud dey clean our ear. He tok say dat thing wey dey commot our ear(ear wax) dey normal and e dey help protect de ear.

Make una dey always check yourselves
#chookmouth

GOOD LIFE NA SENSE!!

Comments

Add a comment

Abuja Weather

  • Abuja

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 21°C