Soldiers Rescue 27 Kidnap Victims For Sokoto And Zamfara
Soldiers wey dey under Operation FANSAN YAMMA don rescue 27 people wey kidnappers carry go during joint operations wey dem do for Sokoto and Zamfara states.
Fubara Go Break Ground For New Drug Factory For Port Harcourt
Di place na where di state-owned ₦34 billion auto-disable syringe factory bin dey before. Na former Governor Peter Odili start di project...
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.