On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Hot Tori from Friday, February 27th, 2026

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
  • Adamawa Governor Fintiri Don Move Go APC

    Ahmadu Fintiri, wey be Governor of Adamawa State, don comot officially from Peoples Democratic Party (PDP) go join di ruling All Progressives Congress (APC).

  • INEC Don Shift 2027 Presidential Election Go January 16

    Independent National Electoral Commission (INEC) don change timetable for Nigeria 2027 general election, as dem don move the presidential election come forward to Saturday, 16 January, and the governorship plus state assembly elections go hold on Saturday, 6 February.

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 23°C